Tutispy – Struggle (Lyrics Video)

Adetayo Manuwa, a Nigerian artist, performer and entertainer, also known has Tutipsy currently living in Germany, releases his new single titled as “Struggle“.
He dedicates this song to all the people going through their individual chanlleges and tribulations specially the ones back in his country.
Music Produced by Juwon Mix (Klaplyne Studios USA)
Mixed and Mastered by Lagosigboboy (Nigeria)
Recorded at BreakoutmuzicStudio Germany.
Watch & Download “Tutipsy – Struggle” below:
DOWNLOAD VIDEO

Struggle Lyrics By Tutispy 
To be a man oh is not a day job
Small time go reach wey I go knack my bus stop oh
Wife and pikin dey house see dey never chop
E dey do me like make I just port oh
Cos this thing dey pepper me
Government don bobo me
First class with MSc
Still can’t feed my family oh
Still can’t feed my family oh
This thing dey pain me
I don tire for poverty
Everyday na struggle just to feed my family oh
O Lord I look into your eyes na
only you fit bring me out of this trial
O Lord you know that I’ve tried
I just want a better future for my child
Cos this thing dey pepper me oh
Government don bobo me oh
First class with MSc
Still can’t feed my family oh
This thing dey pain me
I don tire for poverty
Everyday na struggle just to feed my family oh
Oh ooo I don tire
This live is hard oh o
I swear e hard oh o
Oh no oh no Mr Toba
Stop all this drama
One day you go hammer
Your family go gallant
As long as you dey hustle and pray e go better
As long as you’re working hard e go better
As long as you stay committed
Keep the faith and don’t look back
I know you are climbing a mountain
But there’s no pain no gain
I know am nothing is certain
But sometimes the story change
Your life no dey for the
government… at all… your future is in your hands
Just be diligent
Oh no I look into your eyes
Na only you fit bring me out of this trial
O Lord you know that I’ve tried
I just want a better future for my child
Powered by Blogger.